Unavailable

It Is Well Forever is currently unavailable

We can no longer provide this arrangement through Sheet Music Stores. The listing stays online so you can learn about the piece and explore alternatives.

Try these next steps

About this arrangement

Jazz Ensemble Jazz Ensemble - Level 3 - Digital Download SKU: A0.1421879 By Holiyo. By Holyone Tombari Dodoh. Blues,Jazz,Multicultural,Pop,Traditional,World. 72 pages. Holyone Tombari Dodoh #1003213. Published by Holyone Tombari Dodoh (A0.1421879). Lyrics: It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever. People wey no fear God o Them think say life go bad o My life just dey better o Forever. Baba God say na so o I don dey see better o Na so God want for me o Forever. Them don go swear for me o, Na so their power fail o, I don dey hamma for here o Forever. Them don throw jazz for me o, Them say I do juju o, But na Jesus stand for me o Forever. I say, It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever. Uncle, Aunty Make you no worry, Wetin dey shelle Baba dey see am. When e go happen, Your eyes go clear And you go fear God. Ewo, It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever. Wahala dey for them o, Them no go see our back o, Them no go fit oppress o Forever. E don dey reach your time o, Better must come to you o, Baba don sign for you o, Forever. Them think say me I go die o, Na so them wait and die o, Baba God save my life o, Forever. Them tie dumb baby for bush o, Them think say na me them tie o, Na so their cup come full o Forever. I say, It is e well with me o; It shall be well with you o, and it must be well with us o Forever. Mama, Papa God dey see you, Brother, Sister God He too much, Enemies go scatter, Your God too strong, People go see am Say God do better For me and you, Them call our name, Baba God show, Na so them fall, Our God don do am. Ewo, It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever. It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever. This product was created by a member of ArrangeMe, Hal Leonard’s global self-publishing community of independent composers, arrangers, and songwriters. ArrangeMe allows for the publication of unique arrangements of both popular titles and original compositions from a wide variety of voices and backgrounds. About Digital Downloads Digital Downloads are downloadable sheet music files that can be viewed directly on your computer, tablet or mobile device. Once you download your digital sheet music, you can view and print it at home, school, or anywhere you want to make music, and you don’t have to be connected to the internet. Just purchase, download and play! PLEASE NOTE: Your Digital Download will have a watermark at the bottom of each page that will include your name, purchase date and number of copies purchased. You are only authorized to print the number of copies that you have purchased. You may not digitally distribute or print more copies than purchased for use (i.e., you may not print or digitally distribute individual copies to friends or students).